View Categories

Motirolaoluwa – Di seven-years-old boywonder music producer

< 1 min read

You don see seven years old wey sabi play drums, play keyboard and come still sabi music production? Na Motirolaoluwa Emmanuel di young multitalented instrumentalist be dat. Motirolaoluwa dey seven-years-old and im skills dey totori pipo as e dey play for churches, weddings, birthdays and oda social events for Nigeria.

Read the article here

Back to top button